Na for here yhu go hear say dem here cry for the night class
Make person dey tell me say tutorial assignment like say wetin now
Two thousand naira you say make I use am course reg
You say make I do ENT but I no do practical

Okay for AAUA you go hear say dem dey share free something
My guy when I check am, I must check the expiry date

because carry over for here go make you dey sleep for library
Make my friend dey get 15 for GST mehn e tire me
21st century wey dem still dey mark and submit note
You feel forget your wallet

My niggar I must check the charger
After 100level, your CGPA no calculator
You go know say when you write oh boy na plenty but rubbish
But we stand for change like even Buhari

Collecting awards even the one we see and we no carry
To develop yourself for AAUA no go hard you
Lecturer punctual go class
Na the even reigning thing mehn.

To download and listen the voice in it link in the bio here  http://www.datafilehost.com/d/fab5cde6.

Post a Comment

 
Top